more from
Pressure
We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

'Deep in a Mud' ft Magugu

by The Bug

/
  • Streaming + Download

    Includes high-quality download in MP3, FLAC and more. Paying supporters also get unlimited streaming via the free Bandcamp app.
    Purchasable with gift card
    Download available in 24-bit/44.1kHz.

      name your price

     

about

The Bug ft Magugu
'Deep in a Mud'

lyrics

c/o Magugu

Deep in the mud Dey raise me
Deep in the mud I’m raised
10 toes on the concrete
No shoes I no tie no lace
Omo we come from trenches
We they go grass to grace
Training on a Mountain
na me Dey control the pace I move
Run tings oga sir Dey make moves
Yesoo many years I paid dues
Rebellious omo we break rules
Stay true
From the dirt but my heart Dey clean
I dey kind but my dark side mean
Dey no know wetin man done see
no peace when I switch I Dey come full steam

Hook

Deep in a mud
Deep deep deep in a mud
Deep in a mud
Deep deep deep in a mud
Deep in a mud I’m raised do my ting on my terms my ways

Kpoto kpoto
Kpoto kpoto kpoto ( means mud in pidgin)

Ajegunle soldier
From day Dey know say my ting concrete
Keep myself to myself
no talk too much I Dey move discreet
I Dey believe in me
I no follow dem boy there compete
Na me be king
When I enter bow to the oba kiss the ring
Agbero mana show no fear
Show dem say na me run tings here
If you see me Dey fight for jungle
Omo guy help the grizzly bear
No weave on
we no fake round hair
See my bone face bad man stare
Shoko yeah e Dey blow for air
On my sleeve na my heart I wear

credits

released October 4, 2024
Produced : The Bug
Vocals/Lyrics : Magugu

Mastered : Frederic Aldstadt c/o Mont Analog

Artwork : The Pathological Puppy

license

all rights reserved

tags

about

The Bug Brussels, Belgium

The Bug is the only producer who can bring in the likes of Liz Harris (of Grouper), Copeland, Miss Red, Gonjasufi, Flowdan, Justin Broadrick (Godflesh/Jesu), Mala, Death Grips, and Warrior Queen and make it seamless. End times need a soundtrack to prep for what's above and below, and this is it. ... more

contact / help

Contact The Bug

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

If you like The Bug, you may also like: